B-Red – Dollar (Official Video) feat. Davido & Peruzzi

Welcome to the official video page of Exfora Music Group. Subscribe now if you are an African or Nigerian music lover because we upload the latest Nigerian and African music to our page every day, with 3 or 4 new songs you’ll love added every day of the week.

If you love Naija music lyrics, then subscribe and be the first to know the lyrics of every song you love. And here’s a major catch, if you’re subscribed to us and you don’t see any new song on our channel for 3 whole days, leave a comment and you can win a 500 naira recharge card (Nigerian subscribers only)

The only way to enjoy music is to know the lyrics and sing your heart out, so go crazy and have fun with B-Red – Dollar (Official Video) feat. Davido & Peruzzi (Official lyrics Video] Do not forget to subscribe and LIKE! 👍

[Intro]
Magic boy take it easy on the beat

[Pre-Chorus – B-Red]
She no I gat dollar (Shekpe)
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala
B-Red lo mo no
Now she smiling
Yes…on top dollar
Cinderella cindodo
I’m loo
On top dollars
Baddest

Na because I get ginger
My song dey burst speaker
Haters wan turn believer
Oya give me chance
Ani ko ko mi
My money and my body is yours
Ani ko ko mi o
Ani ko ko mi o

[Chorus – B-Red]
Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now (?)
I wan wire kolombo
You sweet pass agino moto
(?) give me the level
Thunder fire their matter
Omo to

[Verse 1 – Peruzzi]
I been dey think say you go stay
I no know say you dey craze
You use me elevate
At the end of the day
I throway salute
Ekwekwe
Meanwhile I been dey think say you go ginger me
But you forget yourself
Take all my money
Give me what you have

[Chorus – B-Red]
Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now (?)
I wan wire kolombo
You sweet pass agino moto
(?) give me the level
Thunder fire their matter
Omo to

[Verse 2 – Davido]
Shekpe
I know say for you I go perform
The ego go dey count like (?)
My o my o my woman
You no dey give me the same energy
I give my heart, my car, my property yea
My o my o my woman
Oh my woman

100 billy for your body
10 billy for your body
Me I go enter jet for your body
enter jet for your body
Cause I want to wire you motor
See you make me dance like I’m Poco Lee

[Chorus – B-Red]
She no I gat dollar
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala
Now she smiling
On top dollar

Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now (?)

It’s STG
Magic boy take it easy on the beat

All credits go to the right owners. No copyright intended.

Copyright Disclaimer Under Section 107 of the Copyright Act
1976, allowance is made for “fair use” for purposes such as
criticism, comment, news reporting, teaching, scholarship, and
research. Fair use is a use permitted by copyright statute that
might otherwise be infringing. Non-profit, educational or
personal use tips the balance in favor of fair use.

  • Views:340 views
  • Categories: News